Patoranking – Abule
Patoranking – Abule
Nigerian singer, Patoranking drops a brand new single named "Abule".
The classic vibe-filled entry was taken off his forthcoming album titled "Three" which will be available shortly in a while.
DOWNLOAD SHARE ENJOY BELOW
FOR YOUR PROMOTION CALL OR VIEW WHATSAPP ON 09136767050 VIEW TONEXTLOADED NO 1 NIGERIA 🇳🇬STREET PORTAL FOR MORE UPDATES
(Intro)
Hol am tight, hol am jeje Ponkila, this one na another tori oh for my ...
(Verse 1)
Make I tell you wetin happen for abule, holding this party inside my abule
I went there with my best friend Kunle, Kunle dey there with him girl friend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe, so many pretty girls inside my abule
I just dey wonder say which kain party eh, everything yapa, everything dey
(Pre-Chorus)
Ah, oshey, I get so many girls weh dem dey come from Mowe
Aj boys dem dey like to throway, *gunshots*, omo see gobe
We jonze having fun, we wan carry on, crazy girls like Megan Thee Stallion but my girlfriend dey do turnion
(Chorus)
That's why hol am tight, hol am jeje, hol am tight, hol am jeje
That's why hol am tight, hol am jeje, hol am tight, hol am jeje
(Verse 2)
Omoge whine am, you can do better, sweet gbedu from Ebute meta, all the way to Naija Delta, na we get am
Plenty ololo, girl enough ogologo, I just wan sharply take one photo before dem baba tell us to go

0 Comments